Young talented Gospel music singer Glory Henry lunch into the music industry officially with her debut single tagged “I No Know”
Glory Henry who was born on 24th September, 2000 started singing from her child hood days and presently worships at the Redeem Christian church of God, Rock of salvation parish Kaduna.
This track “I No Know” is borne out of her reflection on and gratitude to God for the mighty deliverance he gave her from an illness that almost took her life.
Click the link below to Listen, Download, Enjoy and Share!
The things you do for me,
My mouth no fit explain
I no know wetin i do
Wey make you love me so *2
The things wey you do for me yeh,
My mouth fit no talk am oh
I no know wetin i do
Wey make you love me so
The things you do for me yeh
My mouth no fit explain
I no know wetin i do
Wey make you love me so
Chorus
Call :
I no know wetin i do wey make you love me so
Response;
I no know wetin i do wey make you love me so *2
Call:
The reason for my living
Response :
Na you
Call:
The source of my joy oooo
Response:
Na you oooo
I no know wetin i do
Wey make you love me sooo
Because of your love oh, i go dey sing, i go dey shout ooo, i go dey praise oooo
I no know wetin i do wey make you love me soooo
The lifter of my head o, and my joy o, i no know wetin i go give you oooooo
I no know wetin i do wey make you love me soooo
Na you dey sustain me day by day o, everyday i go praise your name o
I no know wetin i do wey make you love me sooooooo
Interlude
Lead
Ibuchineke dimma oh
Ibuchineke dimma eh
Ibuchineke dimma , imela oooo *2