Music
I For Don Go – Godsprince
Published
5 years agoon
By
Kstereo
Gospel minister, Mba Godsprince Ejike well known as Laptug drops off a new and beautiful inspirational song titled “I For Don Go”, a blend of hip hop and rap is coming after a long break from the music scene when he dropped his last song THE SWEETEST in 2018.
Talking about the inspiration behind the song, the music artist revealed that if not for God being on our side, the devil would have taken advantage of us which is the English explanation of the title of the song I For Don Go.
The song produced by Negro was accompanied with an amazing video shot and directed by the legendary Charlie Gold.
Watch Video Below:
LYRICS: I For Don Go – Godsprince
INTRO
Oh na na na eh
Godsprince dey so
Ah ah eeeeh
Oh na na na
CHORUS
If to say me I no like am oooh
I for don go, go far away
(Far away, far away) 2x
Wetin you do for me I like am ooh (Ayaya hey) 2x
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh 4x
VERSE 1:
I no dey lie oh
Naso you dey do me
Your love is so perfect natural truly choose me and use me
From any entanglement loose me
Eyah na your hand wey I dey eyah
Everyday this is my prayer
Ino go forget my head dey dia
E dey dia eeeh
HOOK:
Na you be my first love
You’re my anchor
You come pave my way
You show me life you show me death but na your side I deeeeyyy
If no be you water for carry be go aaiih
Far away
CHORUS:
If to say me I no like am oooh
I for don go, go far away
(Far away, far away) 2x
Wetin you do for me I like am ooh (Ayaya hey) 2x
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh 4x
VERSE 2:
If no be God oh
Wey I for be oh
Na ground I for deeeeeeey (eeeya aiye)
Listen let me tell you watagwan (what happen)
In my family we’re four but am only son
I ran away like prodigal son but am back on track
Whom God has blessed my brother no man can curse
HOOK:
Na you be my first love
You’re my anchor
You come pave my way
You show me life you show me death but na your side I deeeeyyy
If no be you water for carry be go aaiih
Far away
CHORUS:
If to say me I no like am oooh
I for don go, go far away
(Far away, far away) 2x
Wetin you do for me I like am ooh (Ayaya hey) 2x
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh 4x
Share this:
Related
Download Hallelujah by Solomon Tela (Mp3 + Lyrics)
Download Mr Light By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Download Nagode By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Debbyshine – Worship for Miracles: Little Voices, Big Inspiration
Download Count Your Blessings By Sister Liz
Download [EP] Sweetness – Chigozie Anita
Download Amesiere by Mma Omodot
Jesus Aduse (Jesus has visit you) by Mma Omodot
Download You Deserve It by Sam Adeyemi
My Heart – Funmi Unstoppable (Live Video)
DaraMuzik – Aanu Yin (Your Mercy) feat. Dunsin Oyekan
Reasons & Seasons – Glowreeyah Braimah
Great God – Olajumoke Bamidele OJB (Mp3 + Lyrics + Video)
Chinedum – Johnlord (Official Video)
In Your Class – Mr M & Revelation (Video + Mp3)
You Are Good – Minister Afam (Official Video)
Iyoliyo- Seun Ayeni (Official Video)
Giver of Good Things – Joseph Briggs
Grateful – Chychy (Official Video)
Your Excellency – Sarah Jeremiah
