Music
Download This Year by Tmax Mp3
Published
2 years agoon
By
Kstereo
Tmax never ceases to give us hits back to back. The Sensational Award winning and international Afro-Gospel Artist has released another trending and prophetic song titled “THIS YEAR”
This song has got people on their feet dancing and declaring blessings into their year. Make sure you download this song and join the train. Make your video on social media with it and spread the good news.
Jesus is our advantage. THIS YEAR NA OUR YEAR.
Click the link below to Download This Year by Tmax Mp3:
Watch Video Below:
Lyrics:
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God e don shoot my shot
Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year
Verse 1:
Same God way divide red seat
Na the same God way been make blind see
If you see wetin men don see
You go believe say this God nothing fit shake am
Nothing way e no fit do
God of my today, yesterday and forever
E no dey play ten te but everything wey e do 10/10
So this year i wanna pray more in the Holyghost
Get high in the Holyghost
Sing praise in the holyghost
Just do my thing with the Holyghost
I go hard when i fast
I go hard when i pray
And when i dance my dance
I’m gonna dance like david danced
Chorus:
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God e don shoot my shot
Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year
Verse 2:
I believe in the word
And e dey work wonders
I go top up my faith
Exodus, leviticus, Numbers
Put on the whole Armour
E don set when i wear my canvas
This year na my year
The thing way God go do you sef you go hear
E go be like action film
And na we be the actor
No matter how e be, no matter wetin sup actor no dey die
Chorus:
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God e don shoot my shot
Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year
Verse 3:
i wanna pray more in the Holyghost
Get high in the Holyghost
Sing praise in the holyghost
Just do my thing with the Holyghost
I go hard when i fast
I go hard when i pray
And when i dance my dance
I’m gonna dance like david danced
So this year i go get good health
I go get long life
I go get money
E go be like say i do somthing
Yes i do somthing
I was soaked in the blood of Christ
Now I’m blood insured
And you know that I’m made for life
Chorus:
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God e don shoot my shot
Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year
Connect with on Social Media:
Facebook: @tmaxofficial
Instagram: @tmaxofficial
Twitter: @tmaxsinger
Share this:
Related
Download Hallelujah by Solomon Tela (Mp3 + Lyrics)
Download Mr Light By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Download Nagode By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Debbyshine – Worship for Miracles: Little Voices, Big Inspiration
Download Count Your Blessings By Sister Liz
Download [EP] Sweetness – Chigozie Anita
Download Amesiere by Mma Omodot
Jesus Aduse (Jesus has visit you) by Mma Omodot
Download You Deserve It by Sam Adeyemi
My Heart – Funmi Unstoppable (Live Video)
DaraMuzik – Aanu Yin (Your Mercy) feat. Dunsin Oyekan
Reasons & Seasons – Glowreeyah Braimah
Great God – Olajumoke Bamidele OJB (Mp3 + Lyrics + Video)
Chinedum – Johnlord (Official Video)
In Your Class – Mr M & Revelation (Video + Mp3)
You Are Good – Minister Afam (Official Video)
Iyoliyo- Seun Ayeni (Official Video)
Giver of Good Things – Joseph Briggs
Grateful – Chychy (Official Video)
Your Excellency – Sarah Jeremiah
