Prolific Gospel musician, Austin Omozeje finally drops his much awaited brand new single titled “ÈLÈDUMARE”, a name the yoruba’s call God which means “the one that holds every of our being in his hands, the Ancient of Days”.
“Looking at my life and how God has helped me, i just could not stop but see Him as my every wonder. Inspired by the African afro pop genre i was exposed to at a time i just could not hold it but to call my band leader and producer @Marvel Osahon and my team @Theblend to drop this song and now its coming to you today”, Austin said while sharing the inspiration behind the track.
This single was amazingly produced by MarvickSoundBox, Mixed and Mastered by Mynorkord.
Watch Austin Omozeje x Theblend – Elédumáré Video Below;
Click the link below to download Austin Omozeje x Theblend – Elédumáré:
LYRICS: Austin Omozeje x Theblend – Elédumáré
Verse 1:
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am
Even people wey dey here with me
Their mouth no fit talk am too
Na only God know where dey pain me
As I stand for here today
Na him be the only true God I know
I don talk am before
I go still talk am again
Na my papa do am for me
Nyn make me still dey here
Oya oya oya oya
Join me give am praise
For the good things He has done.
Ouuuuuuuuuuuuuu
Ouuuuuuuuuuuuu
ELEDUMARE!!!!
Verse 2:
I don dey tire for your case
As I tell you reach you no wan hear
You don too stay dey waka about
Time don reach make you follow Jesus
I can’t explainnnnnn
The way e dey do me for body
E dey make me highhhhhhh
When it comes to Grace
Omo na we get am
I dunno whyyyyyyy
You still dey wait
Make we drag you for body for body
When it comes to grace
Omo na we get am
ELEDUMARE!!
Connect with Austin Omozeje on Social Media:
Twitter: @austin_omozeje
Instagram: austin_omozeje
Facebook: Austin Omozeje
YouTube: Austin Omozeje