Music
Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa Ft. Tobby
Published
5 years agoon
By
Kstereo
Prolific UK-based Nigerian gospel minister, versatile song writer, composer and music director, Kayode Omosa drops yet another hit gospel dancehall groovy track titled “WURU WURU NO DEY”, featuring Tobby.
As a child carries the genes and reflects the same nature of the parents, so are we a reflection of our everlasting father – Christ Jesus; in like manner our song must be a reflection of our identity in Christ. Whatever He has, same we have and whatsoever is not in Him is not found in us and that’s why we are bold to sing “Wuruwuru No Dey” from The Message Gospel platform powered by Dunack Music.
Click the link below to Listen, Download, Enjoy and Share!
Watch Lyrics Video Here:
Lyrics: Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa
When papa God looks at me na wetin e go see
JESUS
When me sef look at Him na wetin I go see
JESUS
When me sef look at me
Na wetin I go see
I no see wuruwuru
Wuruwuru no dey
I no se yanmayanma
Yanmayanma no dey
I no see corny corny
Corny corny no dey
I dey see JESUS reigning
Everyday in me
Me and JESUS e
We reflect each other
I no be bastard e
I resemble my papa
Anything wey e get
Na the same me I get
Things we no dey in Him
That rapala into my life
As I dey look at Him
Na so them dey disappear
And as I dey look at Him
Na so so disappear
Chorus:
If you never see this kind things before
Me I go tell you sey na God
Oh Lord you give me shelter (eternal home)
When me no get place to stay
Oh Lord you be my father (everlasting father)
When me no get papa
Me I never see this kind thing before
Papa e
Repeat Chorus and Verse 2:
Tell me what you see
I see Jesus
All my children tell me what you see
I see Jesus
Papa mama tell me what you see
I see Jesus
Everybody tell me what you see
I see Jesus
We are bouncing in the Lord everyday
Bouncing in the Lord
We are shining in the Lord everyday
Shinning in the Lord
We are growing in the Lord everyday
Growing in the Lord
We are reigning in the Lord everyday
Reigning everyday
Jesus plus nothing
Equals to all things
If you add Jesus plus something the answer will be nothing
Attachments
-
Wuru Wuru No Dey || okaywaves.com
Wuru Wuru No Dey - Kayode Omosa Ft. Tobby
File size: 5 MB Downloads: 5111
Share this:
Related
Download Hallelujah by Solomon Tela (Mp3 + Lyrics)
Download Mr Light By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Download Nagode By Mma Omodot (Mp3 + Lyrics)
Debbyshine – Worship for Miracles: Little Voices, Big Inspiration
Download Count Your Blessings By Sister Liz
Download [EP] Sweetness – Chigozie Anita
Download Amesiere by Mma Omodot
Jesus Aduse (Jesus has visit you) by Mma Omodot
Download You Deserve It by Sam Adeyemi
My Heart – Funmi Unstoppable (Live Video)
DaraMuzik – Aanu Yin (Your Mercy) feat. Dunsin Oyekan
Reasons & Seasons – Glowreeyah Braimah
Great God – Olajumoke Bamidele OJB (Mp3 + Lyrics + Video)
Chinedum – Johnlord (Official Video)
In Your Class – Mr M & Revelation (Video + Mp3)
You Are Good – Minister Afam (Official Video)
Iyoliyo- Seun Ayeni (Official Video)
Giver of Good Things – Joseph Briggs
Grateful – Chychy (Official Video)
Your Excellency – Sarah Jeremiah
