Music
Jah – Akinwande Oluwaseyi
Published
4 years agoon
By
KstereoProlific gospel musician, music scholar and coach, songwriter, composer, Music director and producer, Akinwande Oluwaseyi popularly known as Godsong drops his latest single titled “Jah”, a song of trust, faith, confidence in, and intimacy with God, especially in the time of challenges.
Scriptures says they that know their God shall be strong and do exploits, and they that wait on him shall be renewed in strength, mount up with wings as eagles…
This song also accentuate the joy we have as proud sons and daughters of the Father!
Click the link below to Listen, Download, Enjoy and Share!
Lyrics: Jah – Akinwande Oluwaseyi
Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?
Oh!… e not matter dem matter
Eh!… Say we know Jah
Eh!… Jah na dey there
See omo father ni Mi
Jah God!
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?
Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you
You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
See all the matter wey dem do me dem ‘am fade off.
Me plus Jah now we dey roll like son and father.
Stand man tall now me na pick up me na further.
Rise man high now me na so high me na flyer
Oh oh oh na
Jah God dey bless me so nah
Eh… Eh… Eh
Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you
You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
Connect with GodSong on Social Media:
Facebook: Sheeyie Akinwande
Twitter: @Godsong
Instagram: @Godsong8
Related
Living Waters By Cindy Williams
Seunzzy Sax – Kabiyesi Reloaded Ft. Mike Abdul
Momore by Kenebukky ft. Segunfunmi
My Light By Vickie
Godly Flex by Ayanbiyi (Official Video)
Download You Are Able Lord by Tochi
Download Separate And Set Apart By Jimmy D Psalmist
Fear No Evil – Joseph Matthew (Official Video)
God Is Able by Pastor Caleb Onofeghara
No Shame by Joanna (Official Video)
DaraMuzik – Aanu Yin (Your Mercy) feat. Dunsin Oyekan
Reasons & Seasons – Glowreeyah Braimah
Great God – Olajumoke Bamidele OJB (Mp3 + Lyrics + Video)
Chinedum – Johnlord (Official Video)
In Your Class – Mr M & Revelation (Video + Mp3)
You Are Good – Minister Afam (Official Video)
Iyoliyo- Seun Ayeni (Official Video)
Giver of Good Things – Joseph Briggs
Grateful – Chychy (Official Video)
Your Excellency – Sarah Jeremiah