Music
Jah – Akinwande Oluwaseyi
Prolific gospel musician, music scholar and coach, songwriter, composer, Music director and producer, Akinwande Oluwaseyi popularly known as Godsong drops his latest single titled “Jah”, a song of trust, faith, confidence in, and intimacy with God, especially in the time of challenges.
Scriptures says they that know their God shall be strong and do exploits, and they that wait on him shall be renewed in strength, mount up with wings as eagles…
This song also accentuate the joy we have as proud sons and daughters of the Father!
Click the link below to Listen, Download, Enjoy and Share!
Download Now
Lyrics: Jah – Akinwande Oluwaseyi
Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?
Oh!… e not matter dem matter
Eh!… Say we know Jah
Eh!… Jah na dey there
See omo father ni Mi
Jah God!
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?
Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you
You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
See all the matter wey dem do me dem ‘am fade off.
Me plus Jah now we dey roll like son and father.
Stand man tall now me na pick up me na further.
Rise man high now me na so high me na flyer
Oh oh oh na
Jah God dey bless me so nah
Eh… Eh… Eh
Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you
You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh
See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Eh… Eh
Connect with GodSong on Social Media:
Facebook: Sheeyie Akinwande
Twitter: @Godsong
Instagram: @Godsong8
- Music5 days ago
Lambano – Ekerete Jackson BoEKOM
- Video1 week ago
Onyeoma – Dayo Bello Ft. Beejay Sax
- Music1 week ago
Jesus Power – Pst John Smart William
- Music1 week ago
My Heart Cry – Joshua Kwaghmande
- Music5 days ago
Thank You – Helen Meju [Mp3 + Lyrics]
- Music5 days ago
We Lift You High – Daniel Ojo
- Music1 week ago
I Shall Live – Christie [Mp3 + Lyrics]
- Video6 days ago
You No Dey Look Face – Mike Abdul Ft. Yoruba Mass Choir